Saturday, 1 October 2011
Naija Lyrics: Jor remix (lyrics)
Naija Lyrics: Jor remix (lyrics): Intro My name is Jahbless Oya e package package package package This is the remix jooo Eruku yapa lori remix jooo Remix is sicken jooo ...
sound sultan nd flavour -- orobo (remix)
chorus:
orobo ueeh, orobo ueeh
she just dey roll her waist like gorodome gorodome
my orobo ueeh, orobo ueeh
she makes me wanna touch her gorodome
wanna take you home ma
verse 1:
she be like molue ewo see backyard everywhere o
pure african lady your back na evidence o
dem dey call you heavy duty
me i dey call you every evening
make she report for my bonk
every night for her evening duty
omo lomo yen o (sofunwon)
omo lomo yen o
omo lomo yen o
bone oluchi she be my own model o
chorus:
orobo ueeh, orobo ueeh
she just dey roll her waist like gorodome gorodome
my orobo ueeh, orobo ueeh
she makes me wanna touch her gorodome
wanna take you home ma
verse 2
yee mama, anywhere she go
go slow must to dey oo
cos she full ground like vitafoam
no go use am play
if she vex na die o
cos she full ground like gorodome
orobo na wetin dey call am,
but omo na baby i call am o
orobo na wetin dey call am,
but omo na honey i call am
orobo na wetin dey call am,
but omo na darling i call am
i nmo go fit carry my orobo but sha we go marry
chorus:
orobo ueeh, orobo ueeh
she just dey roll her waist like gorodome gorodome
my orobo ueeh, orobo ueeh
she makes me wanna touch her gorodome
wanna take you home ma
verse 3
orobokibokibo ee
d way u dey dangololo
u get am for ololo aiye oo oo oo o
orbokibokibo ee
ie e bu n'uku dikwa egwu nu
oga e kwekwa omume
nwata nwanyi a raputa go mu ee
wendini wendini wendini ee
baby sofry dey shake am ee
flavour and sultan ee
we don enter for ur town ee
so dey shake am up and down
orobokibo onono onono onono
flavour and sound sultan ee
onono onono orobokibo onono
one vuari uku ya
like trailer tyre o o o
chorus:
orobo ueeh, orobo ueeh
she just dey roll her waist like gorodome gorodome
my orobo ueeh, orobo ueeh
she makes me wanna touch her gorodome
ahah
till fade

wizzboy -- infinity lyrics
{chorus}
i no go hustle till infinity
but i go bubble til infinity
na ata money till infinity
with ma latest till infinity
i no go hustle till infinity
but i go bubble till infinity
na atariri ife till infinity
with ma latest till infinity
verse 1
dere is time for everything brother
time to work and time for merriment
nwoke na nwanyi tabanu ife
waiter bring the bill for my table
chai, cos back in the days
na so many ways to eliminate owu
now everything don dey go siririri werewere
eh, as i dey scatter
barikah de sallah
aboki whey d suya
level no be ladder
no need to be over
say wizboy don dey hammer
pop something for my head
[ee ye yege yege ah ah]x2ce
egwu ndi nwere obi eji eri ego
{chorus}
i no go hustle till infinity
but i go bubble til infinity
na ata money till infinity
with ma latest till infinity
i no go hustle till infinity
but i go bubble till infinity
na atariri ife till infinity
with ma latest till infinity
verse 2
now everybody ana si
the reason why i dey travel overseas
my music is with vitamin c
stp to dey pretend like a pharisee
eledumare burn this poverty lee
e ma na Jesus e yen gom holiday
change me from negative to positive
change my identity to dignity
life ana tosi ka sugar
[ee ye yege yege ah ah]x2ce
egwu ndi nwere obi eji eri ego
{chorus}
i no go hustle till infinity
but i go bubble til infinity
na ata money till infinity
with ma latest till infinity
i no go hustle till infinity
but i go bubble till infinity
na atariri ife till infinity
with ma latest till infinity
verse 3
no be mouth,
i dey hustle make i enter
cos i dey very very rock dis instrumental
i bin dey hustle with pain [ehya]
now i dey pop champagne
so me i no fit suffer again
my account is born again
egwu master dey master d master
me i dey physically physically rock the rasta
if your gurl like me make u ask her
i don tey for this game. i no be tata
a gana enwe anuri
si na ebiebi, ebiebi rue na ebiebi
na balikwa egwu

Friday, 2 September 2011
gidi kid - kid in the hood
iNTRO:
(GiDi-KiD)
Kidz in tha rude hood never in a good mood.
We refined this shit like we should crude… ‘Gat ma home-boy George bush on this one.
Verse 1
(GIDI-KID)
Take me away from the hood in a bentley not a casket.
Not in an orange suit 2 the prison coz i dont wanna get busted.
Unlike The Game/ when I pray 4 fortune & fame/ I dont give God optionz 2 choose from.
I tell Him I wanna fly out and not die out of this crooked slum.
If u from the streetz then u’ll understand this.
If u aint sharp,nigga’z gonna racket(racquet) u like tennis.
High viscosity, u gat 2 go harder than a penis.
The hood u call a jungle is home 2 me.
I school while I hustle, teacherz dont fool me.
Lasgidi made me Notorious like Biggie.
I’m Gidi, i run the city like Diddy till I be really filthy with milli.
Aint in the army but i still spit lyrical missile.
U gat 2 be a soldier, street’z tough and rough dont be fragile.
I’m a kid in tha hood, u cant fit in ma shoez.
If u so much step like M.J. nigga’z will take ur pop and give u da bluez.
U can use ma d¡¿k as ur mic coz i dont give a fork what u say.
Riding on a stolen bike looking 4 the price fortune payz.
I aint rich aint poor, aint a b¡+¿h aint soft.
I breach the law but cant get caught.
I just
Pull up my hood,face the ground, and walk around with a frown.
I’m climbing the ladder to the top and never heading down.
Like 9ice, i like the kinda life wey i dey live.
I’m alright with fish and pomo I no care about people wey dey beef.
A.J. city and V.G. city are 2 different worldz, ájé pakò and ájé butter.
Like Em’, I’m just a kid from the gutter trying 2 make this butter from this blood suckerz.
It’z Rich Dad Poor Dad, we on da same book but aint on da same page.
Either it rainz or shine it’z no difference 2 me so I broke ma rain guage.
I love education but I hate school.
For me, Ruggedman trackz and Felabration is the way through.
I’ve seen a way out and about tha hood, I’ve chosen a route that goez through my mouth, if u know what i’m talkin’ about.
I’m out.
[GiDi_spitz]
(George Bush)
Hey dudes, it’s the state of emergency.
Think you’re hot enough? Emerge and see.
We win the trophy. Come to steal? That’s a catastrophe.
We cast the noose on your head, dead? That’s the fee.
We roll this coast like a rollercoaster.
We’re hot, we grind, call it molar roaster.
We spread on the bread (money) like a toaster.
A.K 47, the clips are seven, shit, don’t come closer.
The hood is like Gold coast, I ain’t talking ‘bout Ghana.
Kid in tha hood all wearing Gucci and Gabbana.
Making fresh money, got a bunch like banana.
Soldier kits, golden teeths, seven clips, and one red bandana.
I’m getting salutes like I was a sergeant.
You’re getting washed up like used up detergent.
Girls fill forms on me like I was a beauty pageant.
In tha hood, nothing’s good, all nasty to 100 percent.
I’m getting higher, call it ecstasy.
You ain’t fly, you got rejected at the embassy.
You were once sailing, now stuck up at the red sea.
Call 911, gently explain the urgency.
George baby, and I’m here with Gidi-Kid.
Two atoms form atomic squad, now they plead.
Yeah, I murder them the same way Gidi did.
Welcome to my hood, but I ain’t talking ‘bout Khaled.
I’m young but old dudes wanna hear me speak.
That means I’m hot like a sexy little chick.
I’m blazing but I ain’t talking ‘bout Nick(i).
If they hate, I tell ‘em “suck my dick”.
I push the other rappers like I was tambourines.
They ain’t fly, they just be jumping on the trampolines.
We inherited tha hood like we was it’s next of kins.
Game over, dude move over, pack your things.
I’m on your mind while you’re sleeping, NIGHTMARE.
And I’m only 17, said that coz of those who might care.
Do dunk on these players like I was Michael, fair.
16bars, I added two, now they screaming “Hell yeah”.
OUTRO:
(George Bush)
Ha! Ha! Gidi. We just committed murder. Now they’ll surely respect these kids in tha hood. LOL
freenaijalyrics.com

Thursday, 1 September 2011
d'banj - oliver twist
I have a confession
Don’t take it personal
I have a confession so you got to listen
I have a confession
Don’t take it personal
See I like Beyonce, but she dey with Jigga
I like Nikki, her yansh is bigger
I like Rihanna, she dey make me day go
gaga
I like Omotola cos people like her
I like Genevieve cos I think that she’s so
sweet
And Nadia Buhari
Cos she no dey drink garri
It’s not her fault you know
You cannot blame me though
I wanna have them all
I know it but the truth is that
I am just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
I’m just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Rebete rebete rebete
Labata labata labata
Sebede sebede sebede
Rebete rebete rebete
You got a secret but I think I know it
You want to let it out but them go call you
ashy
You like to do it
Do the hmm hmmm hmmm
I know you like D’banj
And you like Don Jazzy
You like 2baba
And you like Fally Pupa
And I know you love Trey Songz
But you no fit sing his songs
I jealous wat u know
I do not blame you though
You wanna have them all
You know which one
But the truth is that
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
You’re just an Oliver
Oliver Oliver Oliver Twist
Rebete rebete rebete
Labata labata labata
Sebede sebede sebede
Rebete rebete rebete
Hey,
Why you come dey shakey shakey bumbum
When you know say you no getey getey
bumbum
Hey,
Oya shakey shakey bumbum
Cos for this gbedu you must need need the
bumbum
Shakey bumbum bumbum
You must need need the bumbum
Shakey bumbum bumbum (bumbum)
You must need need the bumbum
O di dan dan (dan dan)
You must need need gan gan
O di dan dan (dan dan)
You must need need gan gan
O di dan dan dan dan dan dan dan
Must need need gan gan
You must need need gan gan
O di dan dan dan dan dan dan dan
Must need need gan gan
You must need need gan gan
O di dan dan (dan dan)
O di dan dan (dan dan)
O di dan dan (dan dan)
You must need need gan gan
O di dan dan (dan dan)
dan dan (dan dan)
dan dan (dan dan)
<script type="text/javascript">
var _gaq = _gaq || [];
_gaq.push(['_setAccount', 'UA-26297432-1']);
_gaq.push(['_trackPageview']);
(function() {
var ga = document.createElement('script'); ga.type = 'text/javascript'; ga.async = true;
ga.src = ('https:' == document.location.protocol ? 'https://ssl' : 'http://www') + '.google-analytics.com/ga.js';
var s = document.getElementsByTagName('script')[0]; s.parentNode.insertBefore(ga, s);
})();
</script>

Subscribe to:
Posts (Atom)